Advertisement

Together as one

Album cover art for "Together as one" by M and k

M and k - R&B

Together as one

0 Plays

View Artist

Lyrics

TOGETHER AS ONE [Vs:] The first time wey I saw you the main truth be say you Shine into my eyes all through like the brightest light In the darkest night in you I notice good life (Linda me don ready yo) Me don bam up this moment wan take on you this moment Without no doubt within me which means you must believe me Me don dey prepare since then to love you till the end (Linda me don ready yo) To keep you with me forever [Ch:] (Together as one) I don make up my mind make we dey in love for once (Together as one) To do wetin me and you were born to always do (Together as one) I wan take you to places wey you never go before (Together as one) I nor go lie to you just wanna re-assure you I get future plans for us I love your body features All at onces for sure [Br:] Make you forget fake men wey you dey meet for basement Wey dey buy you fake drink wey dey give you heart break Without no single break but you really need a break Just for me and you to benefit and breakeven Repeat [Ch:(x2)] Repeat [Br:] Repeat [Ch:] Till fade

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found